Here is the lyrics to Timaya's latest hit,Telli Person which features Olamide and Phyno...
DOWNLOAD AUDIO HERE
Intro:
Soundbwoy!
Baddo!
Phyno Fino!
Verse1 (Timaya)
Yetunde!
Every night and day,
You like to samankwe!
Brother Nnamdi!
All your friends dey work,
Your own na samankwe!
I tell you, You no gree
I advice you, you no hear...
I tell you, you no gree
Your friends dem talk put
You no hear...
You say all na story
Dem tell you, you no gree...
Mother beg you, you no hear
(Eh)
Chorus:
When the time is right,
My brother (eh)...
Telli Person (x2)
Dem no dey
Telli Person
When your eyes go clear o...
Telli Person
Dem no dey Telli Person (x2)
Verse 2 (Phyno):
Ebele adi lo ya,
Ima kwa n'ebele adilo ya
Egosi gi meat,
Nye gi ishi fish,
I welu maka uru adi lo ya
Aka 'm adiro ya
Nekwa abu mu aji adiro ya
Ichoga your mother
Ichoga your babe
Nekwa n'anya mu afuro ha ehh
All i want is what is meant for me oh!
My father used to tell me,
My son invest money o ehh!
you no get work,
You just dey show money o...
YOu follow Gucci o
Olu akuo!
I tell you, you no gree
Them tell you, you no hear!
Your mother tell you, you no gree
I warn you, you no hear!
For this street wey we dey,
Ndi ogbe no dey play,
Ha ga ako kwa your way,
Nwanne lehh!
Chorus:
When the time is right,
My brother (eh)...
Telli Person (x2)
Dem no dey
Telli Person
When your eyes go clear o...
Telli Person
Dem no dey Telli Person (x2)
Verse 3 (Olamide)
Oya samina mina eh eh
Waka waka eh eh,
Samina mina you travel go mina
Them say dem see you for Abuja!
Nwa'ne oya check eh
Enu ti mo fila sho le peck eh
Tele-tele
Oni mi'o shey spec eh
Owo off shoulder
Oni crew ni neck eh
Omo I'd be gone
Till november ma gor
Mo fe she falafolo
Ko sun s'ara kan
You say?
I be thug like a Pac Shakur
Pe Mi olowo
Mo tun ri bi eja shawa gan
Mo Gba yawa gan
Mhen mo gba yawa gan
Aye Mi ti wa da
Ti'eh wa sour gan
O'un fi Mi shako
Tori era faragon
Momo re tun bi'mi
Who is your father gan
Who's hot, who's not?
Tell me who rocks
Who sell out the stores?
You tell me who flopped
Who copped the blue drop
Whose jewels got rocked
Yeah, Baddo Noni o
Baby Oya whine for me o
One-two koma Lo'mo Mi o
Bend down koma jo for me o
Chorus:
When the time is right,
My brother (eh)...
Telli Person (x2)
Dem no dey
Telli Person
When your eyes go clear o...
Telli Person
Dem no dey Telli Person (x2)
Outro (Timaya):
The life we dey
We no fit play wayo
Eh my people oh uh
The way you lay your bed
Na so you go
KENNY WONDER!!!
nice song lyrics
ReplyDelete